Fathia Olabiyi

Fathia Olabiyi's Profile


Fathia Olabiyi
Saturday 24 December 2022

He go soon see shege

He is in his twenties

Waiting to be picked up from the trenches

Among thousands wey dey hustle for daily pay

He wan dey sit idle all day 

Him no know say talent na corofo 

Without grace

Well, he go soon see shege

For Naija no be child's play












0
443 Views

Trending Now


Most Rated Poems


Recently Joined


FPG Feeds



>